Lion๐Ÿฆ(@xquire0147) 's Twitter Profileg
Lion๐Ÿฆ

@xquire0147

30BG 4L | greatest motherfucker | Man Utd in my blood ๐Ÿ”ด | CR7 ๐Ÿ | NBM ๐Ÿค๐Ÿ–ค๐Ÿ’› | I love fashion ๐Ÿ‘”๐Ÿ‘– | football lover โšฝ๏ธ | main acc @xquire147 ๐Ÿฆ | Davido๐Ÿ

ID:1575027846371807232

calendar_today28-09-2022 07:41:27

15,6K Tweets

4,0K Followers

1,7K Following

A Y ๐Ÿ’›(@AYGREENTIPS0) 's Twitter Profile Photo

Small thing freaky low life broke nigga
those 1.5k followers are better than your mama wey use all her life do olosho

account_circle
Lion๐Ÿฆ(@xquire0147) 's Twitter Profile Photo

Unfortunate people trying all they could to make 30bgs get tired of Davido lmao ๐Ÿคฃ as una dey bring agenda fans dey increase, na una go tire coz nothing fit shake that love for OBO na natural love no be artificial wey una get for una favorites. ๐Ÿคช

account_circle
LION ๐Ÿฆ 30BG CODS(@xquire147) 's Twitter Profile Photo

Davido this Davido that ๐Ÿ˜‚ since that alaye don buy dt private jet ๐Ÿ›ฉ una mind never touch ground. Him colleagues go do their own, media go do their own, yeyebrity sef follow join and some useless fanbase go do their own too. Kilode una wan kee am? Lmao gbogbo yin eni simi ๐Ÿคช๐Ÿ˜œ

account_circle
Lion๐Ÿฆ(@xquire0147) 's Twitter Profile Photo

Everybody say chee ๐Ÿ˜ you too dey gimme joy badda, woo you do am you no do am e no concern me. In as much you dey make me happy woo no matter ๐Ÿ˜Œ I LOVE YOU fellow there ๐Ÿ–ค

Everybody say chee ๐Ÿ˜ you too dey gimme joy badda, woo you do am you no do am e no concern me. In as much you dey make me happy woo no matter ๐Ÿ˜Œ I LOVE YOU fellow there ๐Ÿ–ค
account_circle
LION ๐Ÿฆ 30BG CODS(@xquire147) 's Twitter Profile Photo

Omo X customer service are the most useless compare to other apps, imagine you canโ€™t even talk to anyone to rectify urgent issues. You sent an invoice and receipt for my subscription renewal and still yet asking me for another payment.

account_circle
UF(@UtdFaithfuls) 's Twitter Profile Photo

If you're a Manchester United fan then this picture should make your day.

Nothing sweeter than Van Dijk crying and Liverpool tears. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

If you're a Manchester United fan then this picture should make your day. Nothing sweeter than Van Dijk crying and Liverpool tears. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
account_circle
Lion๐Ÿฆ(@xquire0147) 's Twitter Profile Photo

See as those country dey sample their armory, if na Nigeria na Jesu Jesu we go dey shout. Na him dey always fight out battle for us, smh what a country. Dey look all those pastors now, them go pick prayer point. No be bcoz of anything oo, na to protect their property wey deyโ€ฆ

account_circle
DADDY ZEE(@DaddyZee02) 's Twitter Profile Photo

Guy normally Ogun go kii you for wasting ur parent money . If no be the music how all this franchise go take know Davido or make him their global ambassador?

Your life don spoil beyond remedy

account_circle
Lion๐Ÿฆ(@xquire0147) 's Twitter Profile Photo

All of una big acc/influencers wey dey disrespect Davido for this app, the day wey one of you go miss waka make you know say you don dey unfortunate that day. The way them go take match ๐Ÿฅพ ๐Ÿฅพ ๐Ÿฅพ๐Ÿฅพ that your empty skull ๐Ÿ’€ e go be like say you steal inside barracks ni. Continue

account_circle
LION ๐Ÿฆ 30BG CODS(@xquire147) 's Twitter Profile Photo

I talk say this guy fool!sh una think say I no know wetin I dey talk, person wey no suppose dey put mouth for men matter. Mugu wey dey escort woman go where them dey fvck her, werey dey claim yeye influencer asiere wey be 11th choice backup plan.