5 days ago
Ona don chop?
So everyone is acting like sportybet didnโt chop us today oya first look between D and G then Y and I
Some people never know how them go chop today ๐
Those of us wey chop beating because of this thing, na tomorrow be our annual general meeting oooo ๐๐งโ๐ฆฏ
I want to teach 12 people how to make 100k in 3 days. But I need 3k to chop first ๐ฉ
Abeg I fit chop small from the fruit of your labour?? My own never ripe
I grew up in a country where someone sees you eating and asks โyou Dey chopโ Drop yours๐
My gender no dey like respect themselves. Now this one don chop breakfast for public. ๐๐๐
Make e chop retweet ๐ฏ๐ฏ๐ฏ๐ engage it like sporty code
Bet Responsible,Aviator Chop Chairman ๐๐๐
Make una come chop
My guy babe say make I come chop her and her food
If you don chop today, find person wey don chop too, make una dey chat no. disturb me ooo
If no be giveaway wey i win this evening, wetin i for chop today?
After wasting my time to toast this girl,na 'no go warm eba chop' she use reply me
Dem beat me for Twitter bants, dem still beat me for field, dem still use my money chop asun ๐ญ
Chop chop
summer chop for 3 monthsextending the cycletravel whole summer, come back to portfolio highssell in 2025