#ChookMouth Wazobia FM 95.1(@Wazobia_FM) 's Twitter Profile Photo

One of the Naija Dj's wey dey follow push the greatness of the afrobeats sound to the world, DJ Neptune #Greatness #Gelato tok eim mind on top wetin eim feel about the tok say Afrobeats no get substance.

DJ Neptune #Greatness #Gelato tell Cheche Smith for say pipu wey no fit explain

account_circle
#ChookMouth Wazobia FM 95.1(@Wazobia_FM) 's Twitter Profile Photo

Cheche Smith tok to The Cavemen. about dia music waka on top for .

Oya watch the full siddon tok youtu.be/p6klMykUkJU.

Listen to our shows on wazobiafm.com and also download our App.

account_circle
#ChookMouth Wazobia FM 95.1(@Wazobia_FM) 's Twitter Profile Photo

No miss Cheche Smith siddon tok with zaza on top today by 1pm Nigerian time.

You fit listen live from anywhere inside obodo the world on top our website wazobiafm.com

No miss @chechesmith_ siddon tok with @izzlax on top #OgaMadamOfficeShow today by 1pm Nigerian time. 

You fit listen live from anywhere inside obodo the world on top our website wazobiafm.com
account_circle